Adura, the younger brother of late Nigerian singer Mohbad, has publicly criticized social media activist VeryDarkMan for allegedly using the singer’s passing to gain attention online.
This came after VeryDarkMan expressed interest in interviewing Adura, claiming he had the right questions to ask regarding the circumstances surrounding Mohbad’s death.
In a direct response, Adura tagged VeryDarkMan on social media and condemned his actions, accusing him of exploiting the family’s grief for publicity.
Adura further stated that if not for his brother’s tragic demise, he would have had no reason to engage with the activist.
His post reads …
“If no be my brother’s death, you no go get mouth dey talk to me — who you be sef? You use my brother’s death take trend dey yarn dust like say na achievement. Clout chaser! I don hand you over to Portable tey tey. Na those wey you dey impress with money need you, no be me. Make you no forget say na death cheat us – I no sabi you, and I no dey look your lane.
Continue dey work for your paymaster
– God go visit you. The spirit of my brother no go rest until justice reach your doorstep. You fit deceive people, but heaven dey watch. Keep playing, judgment no dey forget address.
The time for silence don pass. From now on, I go use my brother’s spirit fight all of una wey dey
craze for social media — wey dey use his death catch clout. No more peace for the fake ones. Make una get ready.
Una think say I silent because I no wan speak for my brother? Make una dey play! The time for observation don pass — na action time we dey now. I kept quiet out of respect, but now, every fake move go meet response. Justice no dey sleep, and neither do”
See photo below …